Six pesin die, several injure as train crush goment staff bus for Lagos – BBC News Pidgin

E tok. "Di State goment staff bin dey try cross di PWD/Shogunle rail crossing while di train wey dey come into Lagos from Abeokuta trap di …